
Argentina don decide to comot from World Health Organization (WHO)
Argentina presidential spokesperson, Manuel Adorni, don announce say di country go comot from di World Health Organization (WHO). Dis decision follow di executive order wey
Argentina presidential spokesperson, Manuel Adorni, don announce say di country go comot from di World Health Organization (WHO). Dis decision follow di executive order wey
Phase two of di Adiyan Water Works project for Ogun State go supply Lagos people 70 million gallons of water every day when dem finish
President Bola Tinubu don tell National Assembly make dem increase 2025 budget from N49.7 trillion go N54.2 trillion. For letter wey dem read for plenary
Dates for di first two of di remaining six 2026 World Cup qualifying matches for Super Eagles don comot. Nigeria go travel go Rwanda on
US President Donald Trump don sign executive order wey go comot di country from some United Nations bodies, including di UN Human Rights Council (UNHRC),
Senate don reshuffle some of im standing committees during plenary. As dem resume afta two weeks budget defence break, Senate President, Godswill Akpabio, announce di
Federal Executive Council don approve another N287.73 billion to take do 14 road projects for different parts of di kontri. Afta di second day FEC
Aston Villa don sign Paris Saint-Germain midfielder Marco Asensio and dem don agree deal for Chelsea defender Axel Disasi. Dem go join Villa on loan
South African government don give Taiwan until the end of March to move their de facto embassy outside of Pretoria. Taiwan Foreign Ministry release statement
Nigeria Labour Congress (NLC) don suspend their planned nationwide protest against the recent 50% increase in telecom tariffs wey the Federal Government approve. NLC President,