Trump wan change ‘EB-5’ Immigrant Investor Visa Program to Gold Card
U.S. President Donald Trump don talk say im wan change one visa program wey dey for foreign investors go one kind “gold card” wey people
U.S. President Donald Trump don talk say im wan change one visa program wey dey for foreign investors go one kind “gold card” wey people

US President, Donald Trump, don sign executive order wey go sanction di International Criminal Court (ICC), accusing di court of carrying out “illegitimate and baseless

US President Donald Trump don sign executive order wey go comot di country from some United Nations bodies, including di UN Human Rights Council (UNHRC),

United States don start di New Year with terror attacks wey kill plenty people. For Las Vegas, Nevada, one Tesla Cybertruck carry fuel canisters and

US President, Joe Biden, go meet with President-elect Donald Trump for White House on Wednesday, November 13. Di two leaders go discuss major issues on

US don write letter give Israel, give dem 30 days say make them increase humanitarian aid access for Gaza or risk losing some military assistance.

Kamala Harris and Donald Trump don accuse each other of being weak and lying during their first debate for di 2024 US presidential election. Na

U.S. Secret Service Director, Kimberly Cheatle, don resign, one day after she acknowledge say the agency fail in its mission to prevent the assassination attempt

Biden don comot from di US presidential election and e don endorse im Vice, Kamala Harris, as di new Democratic Party nominee. Dis na shocking

The US House of Representatives don pass one bill wey fit lead to nationwide ban on TikTok. The bill go need the Chinese tech giant,