The Nigerian Police Force don issue warning against planned Democracy Day protests The Nigerian Police Force don warn against di planned demonstrations by some pipo and groups wey wan hold protests for different parts of di kontri Read More ยป