
Federal Government don talk say dem no get hand for terror wahala for Niger Republic
Federal Government don dismiss one viral video wey Niger Republic military leader, General Abdourahamane Tchiani, release, where e accuse Nigeria and France say dem dey