Nigeria don hit record 5,543 megawatts (MW) for power generation Transmission Company of Nigeria (TCN) don announce say di power sector don reach new record of 5,543.20 megawatts (MW) for di year 2025 on Friday, Read More »
TCN don talk say dem dey work to fix national grid wahala Transmission Company of Nigeria (TCN) don talk say dem dey work to fix national grid wey shake yesterday for 11:29am, cause blackout for some parts Read More »
TCN don Blame People way dey Steal for Poor Power Supply The Transmission Company of Nigeria (TCN) don confirm say the poor power supply wey Nigerians dey experience na because of shortage of gas. TCN talk Read More »