Supreme Court don order direct payment of local government monthly allocations
Supreme Court don order say funds wey dem allocate for Local Government Areas (LGAs) must dey paid directly to dem from di federation account henceforth.

Supreme Court don order say funds wey dem allocate for Local Government Areas (LGAs) must dey paid directly to dem from di federation account henceforth.
The US Supreme Court don quash efforts wey individual States make to stop Donald Trump from running as presidential candidate for November election. The Justices

The Supreme Court don confirm the victory of President Bola Tinubu for the February 25, 2023 presidential election. Dem dismiss the appeals wey Atiku Abubakar