
Cote d’Ivoire don withdraw as host for 2025 U-20 AFCON
Cote d’Ivoire don withdraw from hosting the 2025 U-20 Africa Cup of Nations just weeks before the tournament go start from April 26 to May

Cote d’Ivoire don withdraw from hosting the 2025 U-20 Africa Cup of Nations just weeks before the tournament go start from April 26 to May

FIFA President, Gianni Infantino, don announce say di team wey win dis year expanded Club World Cup for United States fit collect up to $125

Last-minute goal from Tawanda Chirewa deny Nigeria win as Zimbabwe manage secure 1-1 draw for their Group C World Cup qualifier yesterday. Victor Osimhen give

France don beat Croatia 5-4 for penalty shootout to enter UEFA Nations League semifinals, where dem go face Spain wey also win Netherlands 5-4 for

Super Eagles captain, William Troost-Ekong, don talk say the team dey fired up and ready to beat Rwanda for today’s World Cup qualifier wey go

Nigeria U-17 girls, Flamingos, go remain for camp as dem prepare for dia clash against Algeria for di final round of di FIFA U-17 Women’s

All 23 invited players don arrive Super Eagles camp for Kigali ahead of Friday World Cup qualifier against Rwanda. Dis match go be Eric Chelle

WBO don give World heavyweight champion, Oleksandr Usyk, and Joseph Parker 30 days ultimatum to start negotiations for a mandatory title defence. WBO talk say

Super Eagles head coach, Eric Chelle, don drop Ahmed Musa and Kelechi Iheanacho from him final 23-man squad for di 2026 FIFA World Cup qualifiers

Super Eagles captain, Ahmed Musa, don talk say e dey very important make di team beat Amavubi of Rwanda for dia upcoming 2026 FIFA World