
Osimhen don join Galatasaray from Napoli for record €75 million deal
Galatasaray wey be Turkish champions don complete permanent signing of Nigerian striker Victor Osimhen from Napoli for deal wey worth €75 million, na di highest

Galatasaray wey be Turkish champions don complete permanent signing of Nigerian striker Victor Osimhen from Napoli for deal wey worth €75 million, na di highest

Nigeria sprint hurdler and world record holder, Tobi Amusan, go dey among female athletes wey gatz do compulsory genetic gender test as World Athletics don

Federal High Court wey dey sit for Lagos don order Inspector-General of Police and Lagos State Commissioner of Police make dem pay N10 million to

Di Lagos State Goment, on Wednesday, don unveil di ₦500 billion Produce-for-Lagos Off-taker Guarantee Fund wey dem design to boost food production and supply, reduce

Hakeem Baba-Ahmed don talk say President Bola Tinubu suppose don personally come out talk say di rumour wey dey fly up and down say he

Di Lagos State Government don announce say dem go complete five major road projects for Alimosho Local Government Area before di last quarter of 2025.

Former Minister of Transportation, Rotimi Amaechi, don talk say all di coalition leaders go support whoever emerge as presidential candidate for African Democratic Congress (ADC)

Di chairman of PDP Governors Forum wey also be Bauchi State governor, Bala Mohammed, don blast people wey waka comot from PDP go African Democratic

New tori wey just land talk say UK goment don show dia plan to reduce foreign aid money wey dem dey give out, and di

Super Falcons don jubilate well well after dem knack South Africa 2-1 for di semi-final match for Women’s Africa Cup of Nations (WAFCON) 2024. Di