
Paris Saint-Germain Don Accept World-Record Offer Of E259m For Kylian Mbappe, From Al Hilal.
 Paris Saint-Germain don accept Al Hilal world-record £259m bid for Kylian Mbappe. The French champions don give the Saudi club permission to talk to

 Paris Saint-Germain don accept Al Hilal world-record £259m bid for Kylian Mbappe. The French champions don give the Saudi club permission to talk to
Nigeria’s Super Falcons head coach, Randy Waldrum, don talk say the team dey high spirit as dem prepare for the match against Australia wey go

 The Super Falcons don start off dea campaign for the world cup against Olympic champions Canada as dem pick one point. The experience for early

For anoda transfer tori, Manchester United don agree one deal wey worth up to €55m (£47.2m) to sign Inter Milan goalkeeper, Andre Onana. Di breakthrough

The House of Representatives don decide to intervene for the wahala wey dey between the female national football team, the Super Falcons, and the Nigeria

Rice dey finalize im move to Arsenal from West Ham for record-breaking fee of £105m. Di money go dey pay £100m initially and an additional

Akwa United Football Club of Uyo don beat Rivers United 1-0 for di South-South derby wey dem play for Mobolaji Johnson Arena, Lagos on Monday.

Di Young Lions, wey never concede any goal for di tournament, don qualify afta dem win Israel 3-0. England bin don beat Israel 2-0 for

The Naija Super 8 tournament is all set to begin today Friday, July 7th at the Mobolaji Johnson Arena. Eight super clubs drawn from all