
FIFA don confirm di groups for di 2025 Club World Cup for USA
Di defending champions, Manchester City, go face Juventus for di group stage of di FIFA Club World Cup next summer. Dem go start their title

Di defending champions, Manchester City, go face Juventus for di group stage of di FIFA Club World Cup next summer. Dem go start their title

NPFL Matchday 16 game between Kwara United and Enyimba don shift go another date because of Enyimba CAF Confederation Cup match. Di match wey dem

President Bola Tinubu don limit Ministers, Ministers of State, and Heads of Agencies to three vehicles for their official convoy. For security, dem fit get

Super Eagles interim manager, Augustine Eguavoen, go dey assisted by Enugu Rangers’ head coach, Fidelis Ilechukwu, and Daniel Ogunmodede for the 2025 Africa Cup of

Edo Queens beat the hosts, Inter D’Abidjan, 2-1 for the semi-final of the CAF Women’s Champions League qualifiers wey happen for Stade de la Paix

Confederation of African Football (CAF) don give clubs wey dey compete for di 2024-2025 Confederation Cup until August 31 to finish di registration of their

Real Madrid and Atalanta go face each other today for di first European club trophy of di season in di UEFA Super Cup. Los Blancos

Nigeria’s senior women’s basketball team, D’Tigress, don crash out of the 2024 Olympic Games after dem lose 88-74 to the United States in the quarter-finals

Nigeria Football Federation dey look for new head coach for the Flying Eagles, wey Ladan Bosso last lead. Federation don open application for the position,

Minister of Sports Development, Sen. John Enoh, don confirm say President Bola Tinubu don approve the whole budget wey dem submit for Nigeria’s participation in