UN relief agency for Gaza tok say dem no dey evacuate eastern Rafah UNRWA don talk say dem no dey evacuate eastern Rafah, even as Israel military don tell people make dem commot from some parts of Gaza’s Read More ยป