
South East, South-South Senators don talk say make dem do beta consultation on the Tax Bill wey dey cause wahala
South East and South-South Senators don join other stakeholders wey dey call for wider consultation on the Tax Reform Bills wey National Assembly go soon