Natasha go serve her suspension as Senate enter recess.
Di punishment na based on wetin di Senate Committee wey dey in charge of Ethics, Privileges and Public Petitions recommend, as dem find her guilty

Di punishment na based on wetin di Senate Committee wey dey in charge of Ethics, Privileges and Public Petitions recommend, as dem find her guilty

Activist Aisha Yesufu don talk say she go follow Senator Natasha Akpoti-Uduaghan waka enter National Assembly today Tuesday, show face for support as Natasha wan

South East and South-South Senators don join other stakeholders wey dey call for wider consultation on the Tax Reform Bills wey National Assembly go soon