Natasha go serve her suspension as Senate enter recess.
Di punishment na based on wetin di Senate Committee wey dey in charge of Ethics, Privileges and Public Petitions recommend, as dem find her guilty

Di punishment na based on wetin di Senate Committee wey dey in charge of Ethics, Privileges and Public Petitions recommend, as dem find her guilty

Senate Presido Godswill Akpabio don comot tok on Tuesday say all di gist wey dey fly for social media say National Assembly don approve new

Both the Senate and House of Representatives don approve the State of Emergency wey President Bola Tinubu declare for Rivers State. Senate President, Godswill Akpabio,

Troubled former Governor of the Central Bank of Nigeria (CBN), Godwin Emefiele, don tell Senate President Godswill Akpabio say make he pay am N1 billion