D’Tigers go face Senegal to fight for AfroBasket semi-final spot. Nigeria senior men basketball team wey dem dey call D’Tigers go continue dia waka to win second AfroBasket title as dem go jam Senegal Teranga Read More »
Akwa United Football Club of Uyo don become di first team wey carry semi-final ticket. Akwa United Football Club of Uyo don beat Rivers United 1-0 for di South-South derby wey dem play for Mobolaji Johnson Arena, Lagos on Monday. Read More »