
President Tinubu don tell Security Agencies make dem ginger, Step up action and end di Insecurity wahala
President Bola Tinubu don charge Nigerian military and other security agencies make dem put more effort for controlling di many security wahala wey dey Nigeria.