Ekiti government talk say dem go soon reunite rescued pupils and teachers wit dem families The Ekiti state goment don yan say dem go soon discharge di pupils and teachers of Apostolic Faith Nursery and Primary School wey dem rescue Read More ยป