NNPCL Invite Ex-President Obasanjo Make E Visit Refineries Wey Dey Work
NNPCL Chief Corporate Communications Officer, Olufemi Soneye, don invite former President Obasanjo make e come see di refineries wey don dey work now. E talk

NNPCL Chief Corporate Communications Officer, Olufemi Soneye, don invite former President Obasanjo make e come see di refineries wey don dey work now. E talk

President Tinubu don hail di Nigeria National Petroleum Company Limited (NNPCL) for di success wey dem achieve as di Port Harcourt refinery don resume petroleum

Independent Petroleum Marketers Association of Nigeria (IPMAN) don reach agreement with Dangote Refinery to start lifting petroleum products directly for distribution to depots and retail

As allegations of sabotage dey happen for the petroleum sector, the Senate on Wednesday ask questions about the $1.5 billion wey dem approve in 2021