
Nigeria Police Force (NPF) don tell people say make dem no pay attention to any police recruitment advert.
Nigeria Police Force (NPF) don yan people make dem no take mind the recent police recruitment advert wey dey circulate for social media platforms. The