World leaders and envoys don condemn Israel attack wey happen for Qatar
Global outrage don burst out as Israel launch airstrikes on Doha, Qatar capital, targeting senior Hamas leaders wey dey live for di Gulf country. Di

Global outrage don burst out as Israel launch airstrikes on Doha, Qatar capital, targeting senior Hamas leaders wey dey live for di Gulf country. Di

Qatar go host di next five editions of di boys’ Under-17 World Cup from 2025 to 2029, while di girls’ tournament go happen for Morocco,

President Bola Tinubu don assure global investors say hin government go remove any obstacle wey dey make am hard to do business for Nigeria. Tinubu

President Bola Tinubu go leave Lagos today (Thursday) for one two-day official visit to the State of Qatar. The visit, wey dem invite am through