Passenger wey beat Ibom Air hostess don land for Kirikiri Prison Comfort Emmanson, the passenger wey beat airline staff for Ibom Air flight from Uyo to Lagos, don face court and dem don remand her for Read More »
K1 de Ultimate no go fit fly plane for Naija for six months, NCAA don block am The Nigeria Civil Aviation Authority don talk say popular Fuji musician, Wasiu Ayinde wey people sabi as K1 de Ultimate, go dey banned from flying Read More »
Customs don extend verification exercise for private plane Nigeria Customs Service (NCS) don extend their verification exercise for recovering import duties on illegally imported private aircraft by one month, from 14 October to Read More »