President Joe Biden don issue official pardon for im son, Hunter Biden US President, Joe Biden, don give official pardon to im son, Hunter Biden, wey bin dey face sentencing for two criminal cases. For statement wey Read More ยป
US President Joe Biden dey hope say dem go fit reach ceasefire for Israel-Gaza war Egyptian Foreign Minister Sameh Shoukry talk say “the world dey see the most terrible crimes” against Palestinians for Gaza Strip. E talk this one for Read More ยป