
President Tinubu don talk say e dey determined well-well to make sure say Nigeria get enough food
President Bola Tinubu talk say e dey revolutionize agriculture to make Nigeria fit produce enough food for itself and still get extra to export. Him

President Bola Tinubu talk say e dey revolutionize agriculture to make Nigeria fit produce enough food for itself and still get extra to export. Him

President Tinubu don direct the Ministry of Agriculture and Food Security to quickly release about 42,000 metric tons of maize, millet, and other goods wey

President Bola Tinubu don launch the construction of Renewed Hope City wey get 3,112 housing units for Karsana, Abuja. Our correspondent, Raliat Adenekan, talk say

President Bola Tinubu don charge Nigerian military and other security agencies make dem put more effort for controlling di many security wahala wey dey Nigeria.

The Presidency don dismiss talks wey dey fly around say President Bola Tinubu wan move Nigeria capital from Abuja to Lagos. Bayo Onanuga, Special Adviser

President Bola Tinubu don talk say make dem quickly review global taxation, as e believe say na one sustainable way to balance the international tax

Inspector General of Police (IGP) Kayode Egbetokun don launch ‘Special Intervention Squad’ to tackle kidnapping for FCT. The squad get well-trained mobile police officers wey

For the bid to cut costs for government, President Bola Tinubu don order say make dem sharply reduce travel expenses by 60 percent for im

Federal Government don extend free train rides for passengers reach Sunday, January 7, 2024. Nigerian Railway Corporation bin start the free rides on December 21,

President Bola Tinubu don suspend and dey investigate Ms Halima Shehu, di National Coordinator and CEO of di National Social Investment Program Agency based on