
NASS DON AGREE MAKE JUNE 12 BE DI DAY WEY PRESIDENT GO DEY ADDRESS NATIONAL ASSEMBLY
Di National Assembly don gree officially say every June 12 go be di day wey President of Nigeria go dey address joint session of di

Di National Assembly don gree officially say every June 12 go be di day wey President of Nigeria go dey address joint session of di

President Bola Tinubu don extend the tenure of Nigeria Immigration Service Comptroller-General, Kemi Nandap, go December 31, 2026. Nandap wey dem appoint as Comptroller-General on

President Bola Tinubu don swear in Retired Vice Admiral Ibok-Étè Ibas as di sole administrator for Rivers State. As Ibas talk to tori people for

President Tinubu announce dis one for nationwide broadcast yesterday evening. E talk say di decision follow di serious political kasala wey don scatter governance and

Nigeria former Head of State, Ibrahim Babangida, don publicly admit say di late Moshood Kashimawo Olawale Abiola win di annulled June 12, 1993 presidential election,

African Union (AU) don officially make Nigeria di Digital Trade Champion for di whole continent under di African Continental Free Trade Area (AfCFTA) Digital Trade

President Bola Tinubu talk say e strongly support Africa-led credit rating agency (ACRA), e talk say e go help give fairer and more transparent credit

President Bola Tinubu don tell National Assembly make dem increase 2025 budget from N49.7 trillion go N54.2 trillion. For letter wey dem read for plenary

Di Court of Appeal for Abuja don confirm di proscription of di Indigenous People of Biafra (IPOB) and still maintain say dem be terrorist organization.

After five weeks for cinema, Disney’s Mufasa: The Lion King don make over ₦500 million for Nigerian box office, making am one of the biggest