
Arsenal falter don give Liverpool chance to open 15-point gap for title race
Arsenal Premier League title challenge don suffer another big blow after dem draw 1-1 with Manchester United for Old Trafford yesterday. The Gunners now dey

Arsenal Premier League title challenge don suffer another big blow after dem draw 1-1 with Manchester United for Old Trafford yesterday. The Gunners now dey

Premier League side Chelsea don appoint former Leicester boss Enzo Maresca as dia new manager on a five-year deal to replace Mauricio Pochettino.Di Italian, wey

Mauricio Pochettino don commot from Chelsea after just one season in charge by mutual consent. The English club announce Pochettino departure, even though the Blues

Erling Haaland, the striker for Manchester City, is poised to potentially secure the Premier League Player of the Season award for the second consecutive year,

Cole Palmer score four goals to put Chelsea almost close to the Premier League top six afta dem beat Everton 6-0 on Monday. The England

Arsenal bin suffer one surprise 2-0 home defeat by Aston Villa, as late goals from Villa hit Arsenal Premier League title push for Sunday. Di

The Premier League go introduce semi-automated offside technology next season to quicken decision-making after di clubs unanimously agree on top di matter for one shareholders’

Chelsea start di Mauricio Pochettino era with one 1-1 draw against Liverpool for one hard-fought match wey happun for Stamford Bridge during di opening weekend

Nigerian defender, William Troost-Ekong don sign for Series A club, Salernitana. Salernitana carry mic yarn us say Troost-Ekong don arrive for one statement on top