
House Of Reps Don Ask Federal Government Make Dem Come Yarn Dem Why The Living Conditions Of Nigeria Olopa Officers Dey Dis Shameful.ย
The House of Representatives don yan sey make the Federal Government address the bad living conditions wey Nigerian Police officers dey face, and dem also