TCN don talk say dem dey work to fix national grid wahala Transmission Company of Nigeria (TCN) don talk say dem dey work to fix national grid wey shake yesterday for 11:29am, cause blackout for some parts Read More ยป