Bill wey go return Nigeria to parliamentary system don pass second reading Bill wey go return Nigeria to parliamentary system of government and create office of Prime Minister as Head of Government, with the President as Head Read More ยป
House of Reps dey move to commot Presidential System, dem dey propose Parliamentary Government The House of Representatives don make one major move to scrap the current presidential system of government wey Nigeria dey use and replace am with Read More ยป