
Nigerian players dey face wahala for summer transfer window, dem future no clear
E don clear say Lookman don dey find way comot from Atalanta before last season end, but the 27-year-old still dey stuck with the Bergamo

E don clear say Lookman don dey find way comot from Atalanta before last season end, but the 27-year-old still dey stuck with the Bergamo

Galatasaray don make €4.2 million from di special Victor Osimhen collector box wey dem launch. Dem sell 20,000 boxes within few days, and each one

Galatasaray wey be Turkish champions don complete permanent signing of Nigerian striker Victor Osimhen from Napoli for deal wey worth €75 million, na di highest

Super Eagles striker, Victor Osimhen don get green light from di team medical doctor for di match wey e go play against South Africa later

Victor Osimhen and Stanley Nwabali don join their Super Eagles teammates for training as dem dey prepare well-well for their match against Angola. Osimhen bin