Petroleum Retail Outlet Owners talk say fuel scarcity dey happen because NNPC no dey supply dem enough The wahala with Premium Motor Spirit (PMS) wey people dey call petrol still dey hot as di country dey face fresh gbas-gbos of fuel scarcity, Read More ยป