
NNPP Don Tell The Person Wey Bin Drag The Presidential Seat For Dem Rabio Kwankwaso And Odas Make Dem Comot The Party For Six Months.
Di Board of Trustees (BoT) of New Nigeria Peoples Party don suspend dia candidate for di February 25 presidential election, Sen. Rabiu Musa Kwankwaso, sake