
Abuja court don freeze 4 bank accounts wey dem link to former NNPCL oga, Mele Kyari
Federal High Court wey dey Abuja don order make dem freeze four Jaiz Bank accounts wey dem link to former Group Managing Director of Nigerian

Federal High Court wey dey Abuja don order make dem freeze four Jaiz Bank accounts wey dem link to former Group Managing Director of Nigerian

After dem don spend $1.5 billion take repair Port Harcourt Refinery wey fit process 210,000 barrels per day, NNPCL oga, Bayo Ojulari, don talk say

NNPCL Chief Corporate Communications Officer, Olufemi Soneye, don invite former President Obasanjo make e come see di refineries wey don dey work now. E talk

PETROAN (Petroleum Products Retail Outlets Owners Association of Nigeria) don announce say NNPC don reduce the ex-depot price of Premium Motor Spirit (PMS) from ₦1,020

The Independent Petroleum Marketers Association of Nigeria (IPMAN) don talk say dem members no dey receive enough fuel supply from the Nigerian National Petroleum Company

The Nigerian National Petroleum Company (NNPC) Limited don tok say the plenty line up of fuel for some parts of Lagos and a few oda

The Group Chief Executive Officer of the Nigerian National Petroleum Company Limited (NNPCL), Mele Kyari, don blame MARKET FORCES for the increase for petrol pump