
First Lady don yan say make everybody Join hand together Fight against Drug Abuse
The Nigerian First Lady, Senator Oluremi Tinubu, don talk say make everybody join hand to fight against the serious wahala wey drug abuse dey cause.

The Nigerian First Lady, Senator Oluremi Tinubu, don talk say make everybody join hand to fight against the serious wahala wey drug abuse dey cause.

The Super Eagles of Nigeria lost 2-1 to Ivory Coast in a thrilling Africa Cup of Nations (AFCON) final match at the Alassane Ouattara Olympic

President Bola Tinubu talk say e dey revolutionize agriculture to make Nigeria fit produce enough food for itself and still get extra to export. Him

The Nigerian National Petroleum Company (NNPC) Limited don talk say dem no get any plans to increase the price wey dem dey sell petrol, wey

President Tinubu don direct the Ministry of Agriculture and Food Security to quickly release about 42,000 metric tons of maize, millet, and other goods wey

President Bola Tinubu don launch the construction of Renewed Hope City wey get 3,112 housing units for Karsana, Abuja. Our correspondent, Raliat Adenekan, talk say

The Super Eagles of Nigeria go play against Cote d’Ivoire on Sunday for the final of the Africa Cup of Nations (AFCON). Nigeria substitute Kelechi

The Ekiti state goment don yan say dem go soon discharge di pupils and teachers of Apostolic Faith Nursery and Primary School wey dem rescue

The Federal High Court for Lagos don order di Federal Government to fix di prices of goods and petroleum products within seven days. Justice Ambrose

The Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don raise Special Task Force for all their Zonal Commands to enforce di existing laws wey dey against