
Federal Government don close the side wey dey go Lagos Island for Third Mainland Bridge for 24 hours
The Federal Government don announce say dem go close the Third Mainland Bridge for 24 hours. The closure go start from midnight on Sunday, February

The Federal Government don announce say dem go close the Third Mainland Bridge for 24 hours. The closure go start from midnight on Sunday, February

The African Development Bank don yan say the way wey prices of fuel and other commodities dey rise fit cause wahala for Nigeria, Ethiopia, Angola,

The Super Eagles don climb 14 places for the latest FIFA ranking after dem waka well for the just-concluded 2023 Africa Cup of Nations (AFCON).

The Federal Government don launch Electronic Verification Management System for military retirees. This system go replace the Military Pensions Board’s traditional physical verification process for

The House of Representatives don make one major move to scrap the current presidential system of government wey Nigeria dey use and replace am with

Nigeria trio, William Troost-Ekong, Ademola Lookman, and Ola Aina, don enter the recently concluded AFCON 2023 Team of the Tournament wey CAF release on Wednesday.

The Nigerian Senate don announce members of the constitution amendment committee wey go get Deputy Senate President, Jibril Barau, as chairman and Senate leader, Bamidele

The Minister of Works, Sen. David Umahi, don talk say the Federal Government dey put more effort to revamp the operational model of the Highway

Former Secretary to the Government of the Federation (SGF), Boss Mustapha, don appear for Federal Capital Territory (FCT) High Court for Abuja, and e testify

After the conclusion of the African Cup of Nations (AFCON) for Côte d’Ivoire, Vice President Kashim Shettima don hail the Super Eagles, talk say dem