Police Don Put Nigeria On High Alert Over Planned IMN Protest โ IGP Disu Warn Di new Inspector-General of Police (IGP), Olatunji Disu, don tok say di Nigeria Police Force don put all officers on high alert, as dem warn Read More ยป
Nigeria Police Force (NPF) don tell people say make dem no pay attention to any police recruitment advert. Nigeria Police Force (NPF) don yan people make dem no take mind the recent police recruitment advert wey dey circulate for social media platforms. The Read More ยป