
NFF go unveil Super Eagles Head Coach Finidi today
Today for Abuja, the Nigeria Football Federation (NFF) go unveil Finidi George as the new Head Coach of the Super Eagles, the Senior Men National

Today for Abuja, the Nigeria Football Federation (NFF) go unveil Finidi George as the new Head Coach of the Super Eagles, the Senior Men National

Nigeria Football Federation board don agree to di recommendation of dem Technical and Development Committee to appoint Finidi George as Head Coach of di Super

The Nigerian U15 boys Future Eagles don hit snag for dia quest to participate for di UEFA U-16 development tournament for Spain as di Spanish

Di Nigeria Football Federation (NFF) don name two new players wey go join di Super Eagles squad ahead of two friendly matches wey dem go

Nigeria Football Federation (NFF) dey consider to sack coach José Peseiro afta two disappointing performances for World Cup qualifiers. NFF member Nse Essien yan say

Super Falcons of Nigeria don qualify for the final round of CAF qualifiers for di 2024 Olympic Games. Dem knack the Crux of Ethiopia 4-0,

Dem talk say Victor Osimhen and Kelechi Iheanacho no go fit play for the Super Eagles for their friendly game against Mozambique. Dem update this

President of Nigeria Football Federation, Alhaji Ibrahim Musa Gusau, talk say dem get plans to make Super Eagles win AFCON for Cote D’Ivoire and Super

Super Eagles head coach Jose Santos Peseiro don call up 27 players for the international friendlies wey dem get against Saudi Arabia and Mozambique for

Nigeria Falconets don qualify for the third round of the 2024 U-20 Women World Cup qualifiers. According to the Nigeria Football Federation (NFF) for dea