CBN talk say di circular wey dey introduce new β¦5,000, β¦10,000 notes na fake Central Bank of Nigeria (CBN) don dismiss viral report wey talk say dem don introduce two new notesββ¦5,000 and β¦10,000. Dem bank say di report Read More Β»
NASS talk say make CBN extend deadline on old naira notes The Senate and the House of Representative don again talk say make dem increase the deadline wey the Central Bank of Nigeria set as the Read More Β»