NLC don order members make dem go on strike because dem no implement Minimum Wage
Nigeria Labour Congress (NLC) don tell their members for states wey never start to implement the new minimum wage make dem begin indefinite strike from

Nigeria Labour Congress (NLC) don tell their members for states wey never start to implement the new minimum wage make dem begin indefinite strike from

Civil servants wey dey under Federal Government payroll go begin receive the new N70,000 minimum wage from yesterday, September 26. Spokesperson for the Office of

President Bola Tinubu don direct Minister of Finance, Wale Edun, make e present di cost implications for new minimum wage within two days.Tinubu give dis

De Tripartite Committee go meet again on top de new minimum wage matter for Friday, May 31, 2024, as de Federal Government don send invitation

Di negotiations wey dey go on for di new minimum wage don nack wall as di Federal Government and organized labor no fit gree on