FG don advice Nigerians wey dey Lebanon make dem leave The Nigerians in Diaspora Commission (NIDCOM) don advise Nigerians wey dey live for Lebanon make dem consider comot from di country now wey commercial flights Read More ยป