TCN don talk say dem dey work to fix national grid wahala Transmission Company of Nigeria (TCN) don talk say dem dey work to fix national grid wey shake yesterday for 11:29am, cause blackout for some parts Read More ยป
NERC don set date for public hearing on top the national grid wahala wey dey always collapse Nigerian Electricity Regulatory Commission (NERC) don announce say dem dey plan to hold public hearing wey go investigate the ongoing grid disturbances and nationwide outages Read More ยป