
ICC don issue arrest warrants for top Russian commanders
The International Criminal Court (ICC) don issue arrest warrants for top Russian commanders over alleged war crimes for Ukraine. Dem name Sergei Kobylash and Viktor

The International Criminal Court (ICC) don issue arrest warrants for top Russian commanders over alleged war crimes for Ukraine. Dem name Sergei Kobylash and Viktor

Governor Babajide Sanwo-Olu of Lagos State don announce say e dey increase Bursary Awards for indigenes of di state wey dey for tertiary institutions to

The United Arab Emirates (UAE) never lift the visa ban wey dem put on Nigeria, na im the presidency talk. The Special Adviser on Information

The Nigeria Olympics Committee talk say Nigeria go send 358 athletes wey go represent the country for 25 sports for the 13th African Games. The
The US Supreme Court don quash efforts wey individual States make to stop Donald Trump from running as presidential candidate for November election. The Justices

The House of Representatives dey plan to issue warrant of arrest for the Executive Members of Binance (cryptocurrency platform) wey no show for the investigative

The Minister of Agriculture and Food Security, Senator Abubakar Kyari, talk say the Federal Government go begin distribute grains for the whole country to help

Rivers United come from one goal down against Ghana’s Dreams FC to enter CAF Confederation Cup quarter-finals after dem win 2-1 for the match. The

Chad’s interim president, Mahamat Idriss Déby, don talk say he go run for this year presidential election. The political groups wey dey support am, wey

The Nigerian Customs Service (NCS) don give one 90-day period for people wey wan settle import duties for certain categories of motor. The statement talk