
Minister of Power don blame grid collapse on vandalism and bad maintenance
Minister of Power, Adebayo Adelabu, talk say frequent grid collapses na because of vandalism and bad maintenance. E receive report from committee wey dem set
Minister of Power, Adebayo Adelabu, talk say frequent grid collapses na because of vandalism and bad maintenance. E receive report from committee wey dem set
Minister of Education, Dr. Tunji Alausa, don reverse the 18 years admission rule wey him predecessor, Tahir Mamman, put for tertiary institutions. Alausa talk this
Vice President Kashim Shettima don beg the 119 pikin wey dem release make dem try be responsible citizens as dem go back to join their
Federal Government don shutdown Integrated Personnel and Payroll Information System (IPPIS) for Federal Tertiary Institutions. Director of Press for the Accountant General office, Bawa Mokwa,
Federal Government don talk say dem go continue to prioritize the wellbeing of Nigerians anywhere dem dey, and go make sure say dem safe at
President Bola Tinubu don direct say make dem no touch MTN underwater cable for Lagos/Calabar Coastal highway project, so e no go cause internet wahala
President Bola Tinubu don limit Ministers, Ministers of State, and Heads of Agencies to three vehicles for their official convoy. For security, dem fit get
West African Examinations Council (WAEC) go start Computer-Based Examination for private candidates from Friday, October 25, go continue until December 20, 2024. Spokesperson for WAEC,
After 6 weeks wey people dey worry about him health and where e dey, Cameroonian President Paul Biya don return to the country. As e
President Tinubu don mandate Kashim Shettima say make him lead Nigeria delegation for 2024 Commonwealth Heads of Government Meeting. E go join King Charles and