
U.S Go Pull Out of Paris Agreement for January 2026
The United States don officially tell the United Nations say dem go pull out from the Paris Climate Agreement by January 27, 2026. UN spokesperson
The United States don officially tell the United Nations say dem go pull out from the Paris Climate Agreement by January 27, 2026. UN spokesperson
Israel Prime Minister, Benjamin Netanyahu, don confirm say Hamas go free six hostages dis week and Israel go allow people for Gaza return to dia
President Bola Tinubu don land for Dar es Salaam, Tanzania, to join di Mission 300 Africa Energy Summit wey start today, Jan. 27. Di two-day
Central Bank of Nigeria (CBN) don set up new Compliance Department as part of their restructuring wey go start work by February ending this year.
Federal Government don set 2027 as target to make all exams for Nigeria 100% computer-based testing (CBT). Minister of Education, Dr Tunji Alausa, yarn this
France court don issue fresh arrest warrant for former Syrian leader Bashar al-Assad over suspicion say e join hand for war crimes. Dis one dey
Di Federal Government don announce say by March 1, 2025, all visa application go dey strictly online. Minister of Interior, Dr. Olubunmi Tunji-Ojo, tok dis
Transmission Company of Nigeria (TCN) don talk say dem dey work to fix national grid wey shake yesterday for 11:29am, cause blackout for some parts
Super Eagles interim coach, Augustine Eguavoen, don invite 23 players for AFCON qualifiers against Benin Republic and Rwanda. This include Victor Osimhen, wey miss the
Republican candidate, Donald Trump, don win re-election as U.S. President, beat Kamala Harris. E go return to the White House as the 47th President after