
Organised Labour don propose N615,000 as new Minimum Wage
Organised Labour don yan say dem dey demand N615,000 as di new minimum wage for workers to manage di many economic wahala and di high

Organised Labour don yan say dem dey demand N615,000 as di new minimum wage for workers to manage di many economic wahala and di high

Tributes dey pour in for Nollywood actor Junior Odonwodo wey dem dey call Junior Pope, wey life cut short after im die from di injuries

The Premier League go introduce semi-automated offside technology next season to quicken decision-making after di clubs unanimously agree on top di matter for one shareholders’

The Lagos state government don warn say dem go demolish any building wey no meet building regulatory standards for Dosumu Market afta one fire disaster

Di Minister of Works, David Umahi, don talk say di Lagos-Calabar coastal road construction go take eight years to complete and go cost N4bn for

One popular Kannywood actress, SARATU GIDADO, wey people dey call Daso, don die for di age of 56. Di sad tori confirm by relatives of

Di Super Falcons don qualify for di 2024 Paris Olympic Games. Di last time wey Nigeria Super Falcons qualify for Olympics na 16 years ago.

The presidential candidate of the People’s Democratic Party for di 2023 general election, Atiku Abubakar, don throw challenge give President Bola Tinubu make he “disclose

Governor Babajide Sanwo-Olu of Lagos State don appoint 28-year-old travel content creator, Pelumi Nubi, as di state tourism ambassador. Dis announcement happen yesterday by di

The Nigerian U15 boys Future Eagles don hit snag for dia quest to participate for di UEFA U-16 development tournament for Spain as di Spanish