
EFCC don dismiss di purported list of former governors wey dem dey investigate for alleged corruption
The EFCC don come out refute di claims wey dey circulate for media say dem don release list of 58 former governors wey dem dey

The EFCC don come out refute di claims wey dey circulate for media say dem don release list of 58 former governors wey dem dey

After di gas explosion wey happen for Abeokuta wey claim one life last week, di Federal Government don talk say dem go stop to dey

Di negotiations wey dey go on for di new minimum wage don nack wall as di Federal Government and organized labor no fit gree on

Ryan Garcia don deny say he take performance-enhancing steroids afta im test positive for banned substance before im win over Devin Haney. Sanctioning body WBC

Nigerian music sensation Oyinkansola Aderibigbe, wey people sabi wella as Ayra Starr, don ginger fans with the revelation of di artwork and tracklist for her

The Ogun state government says it’s leveraging on the flood alert issues by the Nigeria Hydrological Agency and Nigeria Hydrological Services Agency (NIHSA) to mitigate

Enyimba International don chop two points deduction from the Nigeria Premier Football League, NPFL, sake of say dem disrupt dia game against Doma United. The

The House of Representatives Committee on Petroleum Resources, Downstream and Midstream don yan say based on wetin dem find, petrol products dey available for country,

The Federal Government don make one big step for dia commitment to improve transportation infrastructure for Nigeria as dem don inaugurate train operations for the

The National Film and Video Censors Board (NFVCB) don yarn say dem receive and classify 274 movies wey the Nigerian film industry produce for the