
Afrobeats singer Tems don grab her second Grammy award
Afrobeats singer Tems don win her second Grammy award, as she take home Best African Music Performance for her track Love Me Jeje. This happened

Afrobeats singer Tems don win her second Grammy award, as she take home Best African Music Performance for her track Love Me Jeje. This happened

Di Minister of Justice, Lateef Fagbemi, don talk say Kayode Egbetokun stay as Inspector-General of Police (IGP) dey lawful. Fagbemi yan yesterday say di appointment

After five weeks for cinema, Disney’s Mufasa: The Lion King don make over ₦500 million for Nigerian box office, making am one of the biggest

The UEFA Champions League group stage go get final day action tonight as 25 out of 36 teams never sabi their fate. All 18 matches

The United States don officially tell the United Nations say dem go pull out from the Paris Climate Agreement by January 27, 2026. UN spokesperson

Israel Prime Minister, Benjamin Netanyahu, don confirm say Hamas go free six hostages dis week and Israel go allow people for Gaza return to dia

President Bola Tinubu don land for Dar es Salaam, Tanzania, to join di Mission 300 Africa Energy Summit wey start today, Jan. 27. Di two-day

Central Bank of Nigeria (CBN) don set up new Compliance Department as part of their restructuring wey go start work by February ending this year.

Federal Government don set 2027 as target to make all exams for Nigeria 100% computer-based testing (CBT). Minister of Education, Dr Tunji Alausa, yarn this

France court don issue fresh arrest warrant for former Syrian leader Bashar al-Assad over suspicion say e join hand for war crimes. Dis one dey