
EFCC Chairman don vow say e go resign if dem no prosecute former Kogi State Governor Yahaya Bello
EFCC Chairmo, Ola Olukoyede, don yan say e gats commot im chair if dem no prosecute di beleaguered former Governor of Kogi State, Yahaya Bello.
EFCC Chairmo, Ola Olukoyede, don yan say e gats commot im chair if dem no prosecute di beleaguered former Governor of Kogi State, Yahaya Bello.
Dangote Petroleum Refinery don yan say dem don reduce di prices of diesel and aviation fuel further to N940 and N980 per litre, respectively. Di
Zulu Adigwe, one veteran Nollywood actor, don kpai. Di actor kpai on Tuesday, April 23, 2024. E gain fame for im role as Mr. B
Bobrisky don carry matta go court, don file notice of appeal wey dey challenge im conviction on top four-count charge of Naira abuse. For di
England and Real Madrid midfielder Jude Bellingham don win di 2024 Laureus World Sports Breakthrough of di Year award. Di 20-year-old don become one of
Minister of Power, Mr Adebayo Adelabu, don yan say di Federal Government get plan to increase power generation from 4000 Megawatts reach 6000 by di
President Bola Tinubu go commot Abuja today Tuesday, April 23, 2024 go Kingdom of the Netherlands for one official visit, based on di invitation wey
President Bola Tinubu don hail Tunde Onakoya for im new world chess record and for projecting Nigeria’s resilience, self-belief, and ingenuity for global recognition. According
Manchester United bin get to fight their way on penalties against Coventry City to make FA Cup final afta dem waste 3-goal lead. Erik ten
The Presidency don talk say dem dey ready to launch critical assets for deployment and launch of di compressed natural gas (CNG) initiative before May