
NARD don insist say dem go strike as government still owe over 2,000 doctors
National Association of Resident Doctors (NARD) don announce say dem go begin strike wey fit paralyze health care for di country. Di doctors talk say

National Association of Resident Doctors (NARD) don announce say dem go begin strike wey fit paralyze health care for di country. Di doctors talk say

President Bola Ahmed Tinubu don yan say the reforms wey him government don carry out since e enter office don help Nigeria regain respect for

Wahala burst for Abuja on Wednesday as one man, im wife and their two pikin die for fatal accident wey happen for Mabushi Bridge, after

Federal Government don happy well-well as money wey Nigerians dey send from abroad don rise sharply reach $600 million every month for the past two

Super Falcons striker, Asisat Oshoala, dey close to move from Bay FC go Saudi Women’s League club, Al Hilal. As The Athletic talk, Oshoala don

Police for Akwa Ibom State don arrest seven student cultists wey dem suspect, with one human skull and one gun. According to wetin Police PRO,

Wahala happen yesterday for Ibeju Bus Stop along Lekki-Epe expressway, Lagos, as truck jam commercial bus wey lead to the death of six people. Nine

One big oga for APC and former governorship candidate for Kebbi State, Mallam Salihu Isa Nataro, don tell President Bola Ahmed Tinubu make e shake

Federal Government don talk say dem dey face serious wahala for money and how dem dey run Nigeria embassies and consular offices wey dey abroad.

Ondo State Government don stop private schools from doing graduation party for nursery and JSS students. Commissioner for Education, Science and Technology, Professor Igbekele Ajibefun,