CBN talk say old Naira notes go still dey legal tender.
CBN don talk say old Naira notes go remain legal tender “ad infinitum” to follow better international way and to stop wahala wey don happen

CBN don talk again say all di naira notes wey dem print still be legal tender, make people use am pay for goods and services.