
Commonwealth Don Comot Gabon As Member For Now Until Dem Bring Back Democracy.
Commonwealth don talk say dem don do partial suspension of Gabon afta di military coup wey happun for August 30. Dem take dis decision during

Commonwealth don talk say dem don do partial suspension of Gabon afta di military coup wey happun for August 30. Dem take dis decision during

ECCAS don suspend Gabon’s membership as response to the coup wey happen last week. Earlier on Monday, Gen Brice Oligui Nguema, the person wey lead

Gabon’s new military leader, Gen Brice Oligui Nguema, don talk say e go return the country back to democracy, but e never talk when exactly

France don start to evacuate their citizens from Niger after the military coup wey happun last week. According to one top French official, the first